NASA astronauts wey hook nine months for space dey come back home – See five ways dem spend di time

Afta one historic nine months for space, Nasa astronauts Butch Wilmore and Suni Williams finally dey on dia way home.

Go to Source
Author: @BBCNews